DJ Jimmy Jatt - Feeling the Beat ft Wizkid lyrics in english
When I Dey Hustle For Money
When I Dey Hustle Every day
I Dey Hustle I Dey Stay With Mummy
I Put My Life On The Line
My Brother It Wasn't Funny
So Now The Music Don Dey Pay
I'm Everywhere So Now Is Bringing The Money
Say Now They Feeling The Beat Oh O eh
I Say Them Feeling The Hit O eh
Say Dem Dey Feel Am For East Oh
Say Now They Feeling The Beat Oh O eh
They Start To Talking My Gist O eh
Well Dem Dey Feel Am For East Oh
Say Dem Dey Feel Am For Gwagwalada
Dem Dey Feel Am Around Town
E Dey Touch My Soul Oh Oh
I Pray For More Money Oh Oh Oh Oh
Say Dem Dey Feel Am For Gwagwalada
Dem Dey Feel Am Around Town
E Dey Touch My Soul Oh Oh
I Pray For More Money Oh Oh Oh Oh
Abeg Shout Na Jimmy Jatt Oh
We Don Dey Feel Am No Shaking
All Of The People Feel The Bounce Oh
Abeg Shout Na Jimmy Jatt Oh
The Girl Say She Get Yanch Oh
So I Dey Feel Am No Shaking
Добавил: Admin